Coda Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeee
Xunny with the vibe o
Oh nah nah nah nah nah nah nah
Aye
Wetin go be go be
Ko ma si eni to mo la
Yeah I'm from the hood
Where dem no send your papa
All man for himself o
One man one soul
Dem no even send if tomorrow get belle
But I have to sing my song for them in my own way
I have to make them know say music nah my one way
For this hustle
All I want is just to get paid
And get paid
And then I sit me down
And I talk to me
Hello me
Are you happy with the situation
And me said no
You gats to hustle brother
Ko omo eleran bi e ma lo je egungun
Hello me
Time no wait o
Time dey go
Tell me when man blow go o
And me said no
Dem never hear the gbedu o
When dem hear the gbedu o
Dem go know but
Won ni ki stay from this coda
Smoking some weed
Won ni ko da o
Won ni ki tepa mo se
Getting money everyday eh eh
Pe yen lo da o
Won ni ki ji
Pe ki ma sun mo
Angeli to pin re wa pin kan awa o ye
Emi o fe oshi mo o aye
I'm just trynna get the pay
Every every day ye ye ye ye
Money must be made
Money must be made ye ye ye ye
Ajumo bi o ma kan taa anu
Afi eni ti oluwa ba saanu
Yes the journey wide o
And the hustle tight
But e sure i go blow
Forget about your pain and your sorrow
And the damn clothes wey you borrow
I'm physically fit
I'm heading to the top
Vibe
And then I sit me down
And I talk to me
Hello me
Are you happy with the situation
And me said no you gats to hustle brother
Ko omo alasho bi e ma lo wo akisa
Me
Time no dey go
Time no wait
Tell me when man go blow o
And me said no
Dem never hear the gbedu
When dem hear the gbedu
Dem go know but
Won ni ki stay from this coda
Smoking some weed
Won ni ko da o
Won ni ki tepa mo se
Getting money everyday
Pe yen lo da o
Won ni ki ji
Pe ki ma sun mo
Angeli to pin re wa pin kan awa o ye
Emi o fe oshi mo o aye
I'm just trynna get the pay
Every every day ye ye ye ye
Money must be made
Money must be made ye ye ye ye
I'm just trynna get the pay
Every every day ye ye ye ye
Money must be made
Money must be made ye ye ye ye
Xunny with the vibe o
Make mama pray for me
Xunny gat the vibe o
Oh oh aye