Shawty Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah
I just want you to be my shawty
My shawty
I trust the process ya know
There's something interesting in you 'I
Love the way you do the things you do 'Mine
Say me go fightiii army cos of you 'Why
Me gat no one cos me believe in you 'I
You give me feeling wey fit make me do or die
Tell me what you want me ah fit do 'Hi
Nah me be the guy wey go love you 'Like
My life is now depending on you 'Why
Say' please be my shawty baby you the best
Nah you I go die for, I no go give you stress
Kajo ma gba dun baby, Kajo ma pa de
Mi o ma le lo miran else ooo, just tell me yes
Please be my shawty baby you the best
Nah you I go die for, I no go give you stress
Kajo ma gba dun baby, Kajo ma pa de
Mi o ma le lo miran else ooo, just tell me yes
Please be my shawty you bring out the best in me
Every other girl dem be stressing me
You be the one wey dey make me stand at ease
You the one for me, jeka soro nibi
Me say I know say you pretty and you special
And I know, say you badder than the rest dem
I know say you dey do me strong thing
And I know 'Oooo
I can tell that you different
Can tell that you different
That's how you make me feel
Do the walk, Do the walk
Do the walk, Do the walk
Do the walk, Do the walk
Do the walk
Do the walk, Do the walk
Do the walk, Do the walk
Do the walk, Do the walk
Do the work uhhhhhh
Girl you got me passionate
Tell me what's the problem make I assassinate
You dey make me fly like an astronaut
Me say don't be scared give your heart to me 'oohhhh
There's something interesting in you 'I
Love the way you do the things you do 'Mine
Say me go fightiii army cos of you 'Why
Me gat no one cos me believe in you 'I
You give me feeling wey fit make me do or die
Tell me what you want me ah fit do 'Hi
Nah me be the guy wey go love you 'Like
My life is now depending on you 'Why
Say' please be my shawty baby you the best
Nah you I go die for, I no go give you stress
Kajo ma gba dun baby, Kajo ma pa de
Mi o ma le lo miran else ooo, just tell me yes
Please be my shawty baby you the best
Nah you I go die for, I no go give you stress
Kajo ma gba dun baby, Kajo ma pa de
Mi o ma le lo miran else ooo, just tell me yes
Girl so fresh like a dew
Tell me what could be more important than you
She aiming for the stars, I know she be the muse
And you remind me of something my girl you the juice
Look at you in a poster
Girl' let your booty manifest in a Porsche car
If she no get defense like a block Imma burst her
Applause for her bumper
Every time dem see me with this kele dem must shawn sir 'Mansa
I think we getting married so I'm proud to be a father
If you tell me yes I go buy you Gucci and the Prada
We go Dey chop Ofada, we go travel go Bahamas
10.5 If I hamma
You don't need to worry cos I gotchu for life no wahala