Lifestyle ft. Young Beejay Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na magazine life I wan dey
For this lifestyle man say I don pray for long
Plenty nana dey
Stacking up bands with my niggas we pray for more
Watch out for korope
My trenches days omo we dey turn up
Right now na glory days fully paid
Omo we pray for more
Say make you watch out for the guys
Back inna the ghetto nobody fit to smile
Too many pressure wey dey make men dey high
Jarastafari come show me the light
Too many pressure, too many case
Too many problems I dey run my race
I no want fuck up cos nah money I dey chase
Everyday ni mon hustle mi o ma ni Saturday
Call me olu cos I just maintain
Mahdjay play the beat e burst my brain
If you see korope, ko ya fe re ge
Dem man bad dem go show you shege
Uhnnn ummm
Na magazine life I wan dey
For this lifestyle man say I don pray for long
plenty nana dey
Stacking up bands with my niggas we pray for more
Watch out for korope
My trenches days omo we dey turn up
Right now na glory days, fully paid
Omo we pray for more
Omo to ba wunmi ni ma gbe I go flex
Everything ti set I got my goons on deck
Ti ba Porsche ati Benz Ferrari ni ma gba next
You remember back then wey my eyes just dey red
Man go dey vex cos money no dey pocket
And dem wan me to forget
My dues are fully paid so I got to make the bread
Oluwa de ti bless
Oluwa dey ti bless I know
Oju mo mi for the Benz oh no
For this lifestyle we dey pay price oh
Many many things you go decide oh
Omo na real life thing I say
This one no be freestyle thing my dear
I'm looking for them team light skin right here
Looking for them team light skin right here
Na magazine life I wan dey
For this lifestyle man say I don pray for long
plenty nana dey
Stacking up bands with my niggas we pray for more
Watch out for korope
My trenches days omo we dey turn up
Right now na glory days, fully paid
Omo we pray for more
Mahdjay