Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2022

Lyrics

Jogodo - Olamiposi

...

Your home boy again o , is your boy Deymoe oh ye

Oh baby where you go go go, ave been knocking your door , ave been knocking ko ko ko

Oh baby where you go go go, ave been knocking your door , ave been knocking ko ko ko

Mariana, na you I desire, anything you want I go buy am, na I want Dey my side now

Mariana, na you I desire , anything you want na designer , na I want Dey my side now

Baby ko ko ko anywhere you go I go follow go

Watin you Dey find dey my sokoto

Na you Dey make me Dey jogodo

Moti shayo yoo

Give me Special loving on a low low

Anywhere you go I go follow go

Na you Dey make me Dey jogodo

Yeah e ye

Kongaso kutupuawu anywhere you Dey I wan gum with you , brown skin girl be my baby boo

Nobody fit compare say na only you

Sey na pami we go drink , sey na money I go pay

Just to play with you come be my baby

Oya come through dance in the zoom

Don’t be lazy I know your body be willing to drive me crazy, anytime you put it on baby don’t be hasty, ohh baby cool it down na your matter dem dey talk for town anytime that your come around

You dey burst brain inna mi yard

Baby ko ko ko anywhere you go I go follow go

Watin you Dey find dey my sokoto

Na you Dey make me Dey jogodo

Moti shayo yoo

Give me Special loving on a low low

Anywhere you go I go follow go

Na you Dey make me Dey jogodo

Mariana na you I desire , anything you want I go buy am, na you I want Dey my side now

Mariana na you I desire , anything you want na designer , na I want Dey my side now

Baby ko ko ko anywhere you go I go follow go

Watin you Dey find dey my sokoto

Na you Dey make me Dey jogodo

Fuse save me

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status