
Ori Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Ori - Olamiposi
...
Olamiposi yhba your home boy again o
Mama tell me say boy prepare for the season days That’s the dry one and the rainy days
I never lost those words I hope for better days I keep my dreams high (higher)never never lost a taste nah nah
Sheybi na me wan blow shey bi na me they wan know when I step into the places man I shutdown every shows
Sheybi na me wan blow shey bi na me they wan know when I step into the places man Im killing every shows them man notice
Ori lo lowo ori Sha lo lola egba wo ma lowo Temi nor ma lola na today we know ki si eni to mo la
Do am for me make I be the first runner e don Dey delay make man no go late o Do am for for me baba make me sef reach my mate o enemies plenty see them just Dey wait o an ah olorun aiye ra ye o won fe mo bi ti mo bade o an ah an ah
Sheybi na me wan blow shey bi na me they wan know when I step into the places man I’m killing every shows
Sheybi na me wan blow shey bi na me they wan know when I step into the places man Im killing every shows them man notice
I be the boy wey don blow na the story wan know
see me now I don go I’m so far gan forever more
Olamiposi your home boy again o Yhba