On Point Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
This ones for the ladies ooh
Jo e jo otutu!
Everything is on point
Omo yen wa on point
Omo to ngbele okan
Omo to ni body to on point
Everything is on point
Omo yen wa on point
Omo to ngbele okan
Gbetiti otutu
Oya link up girl link up
I know sey you want the big cock
Oya link up girl link up
I'm calling your phone oya pick up
Oya link up girl link up
I know sey you want the big cock
Oya link up girl link up
E be you I dey want make we link up
Girl your love is on point
Omo na your love I dey confide in
Girl your swag is on point
See your designer you combined
Sherikoko my desire sawasawa
Shakiti bobo make we wire make we show them
Na you wey dey scatter my head o baby o X4
Everything is on point
Omo yen wa on point
Omo to ngbele okan
Omo to ni body to on point
Everything is on point
Omo yen wa on point
Omo to ngbele okan
Gbetiti otutu
Oya link up girl link up
I know sey you want the big cock
Oya link up girl link up
I'm calling your phone oya pick up
Oya link up girl link up
I know sey you want the big cock
Oya link up girl link up
E be you I dey want make we link up
Africa mama take me go see your mama e
O mama take me go see your mama e
Beautiful mama take me go see your mama e
O mama take me go see your mama e
Na you wey dey scatter my head o baby o X4
Everything is on point
Omo yen wa on point
Omo to ngbele okan
Omo to ni body to on point
Everything is on point
Omo yen wa on point
Omo to ngbele okan
Gbetiti otutu
Oya link up girl link up
I know sey you want the big cock
Oya link up girl link up
I'm calling your phone oya pick up
Oya link up girl link up
I know sey you want the big cock
Oya link up girl link up
E be you I dey want make we link up oo
Dammy Krane for the ladies
Sweet sweet ladies
This ones for the ladies
Omoteterente omotete for mummy and daddy
Oh my God... Kenny Wonder!
Gbetiti! otutu! ogbona! olata!
***** Oh my God