Gbetiti ft. Shatta Wale & Davido Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Obodobo, Ebelebe
Link us, Oya give them
Banger, O shi mi l’hanger
Gbetiti! Oya link up
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go
All the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go
All the girls thema link up
Oya link shatter me Dammy Krane
Taah, everyday is a holiday
Another Party tonight, Hennessey & Champagne
We go dey spray like fire service
Na Na Na Na, A ya ya ya
Nuff girl we have in-a Ghana
So bend down low make we do fine show
We gbetiti, you dunno
Ride me boat, kumonogo
Kumonogo thema sharp photo
Baby girl wambi, wambi
See all of them-a wine-a Bombay
Bombay…. bombay
Dem na sing bad man don tay
Shatta wale, Dammy krane Again..
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go
All the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go
All the girls thema link up
Eh, make your bom bom shake eeh
Make your bombom shaaake eeh shake-aah eeheeeh.
No, make your bom bom break, eeh eeh
For your bom bom sake, eeh, eeheeh
Eh! Girl I go drive Bentley
Eh! You go drive Benz
Uhhn I go rock movie
Baby girl I go buy you Gucci eheh
We go fly jet ahn.
We go gbetiti ahn
Se ki gbetiti eh…
Omo gbetiti-i-i-i eeeh
Obodobo, Ebelebe
Link us, Oya give them
Banger, O shi mi l’hanger
Gbetiti! Oya link up
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go
All the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go
All the girls thema link up
Tinuke, Folake, Vanessa oh
Nadia mo fe izzue
Call me on my phone make we link up
Masterkazzy-yyy-yy-yy now
Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my God