Kpete Wicked Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Intro
Come down now
Come give me what you’ve been cooking
I like what you cooking
Come down now
Come give me chop what you cooking
I like what you cooking
Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
(Instrumentals)
Robo robo robo robo
Im worth a million dollar
No be kobo
Wetin I get dey call am dogo
Dem dey hear my story moti dogo
Everyday im riding solo
Emi temini dem dey follow
All my music make dem just dey kolo now
All the boys dey use my music shayo now
Come down now
Come give me what you’ve been cooking
I like what you cooking
Come down now
Come give me chop what you cooking
I like what you cooking
Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Cus I be conference with OBU
Na every girl I know
Dme dey call me romeo
Even foreigners dem know me oh
Im sitting on top
I give God the glory oh
Steady popping champagne oh
Cus I feel no more pain oh
God don answer my prayer
Yeah yeah yeah yeah
Steady popping champagne oh
Cus I feel no more pain oh
God don answer my prayer
Oh oh oh yeah
Come down now
Come give me what you’ve been cooking
I like what you cooking
Come down now
Come give me chop what you cooking
I like what you cooking
Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
(Instrumentals)
Outro