![Gbefun One Time ft. Burna Boy](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/37/B0/rBEeM1k3wDeAVZR-AADJ9oc9TPc853.jpg)
Gbefun One Time ft. Burna Boy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Intro
Awon ko ta gbeji, e-wu
Awon ko mugboli, e-wu
No time una make the spirit
No dey wear watch eh eh eh
Awon ko ta gbeji, e-wu
Awon ko ta toyin, e, wu
Zero time na em make spirit
No dey wear watch owe
Jako gbon oh
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
One time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
It get some kind of things I no fit cold oh
Anything I touch turn to gold oh
Baby boy face I no dey old oh
If you see my bank account
You go know say I hold oh
Ha, sometimes me i wonder
Why they hating
When im twenty four seven navigating
Hustling my way to the top
So me and all of my people wey follow
Come go chop
I dey sing I dey bow oh
Jeje
All the girls dem dey gbefun mi
Jeje
As you dey talk shita give you one looking
Jeje
Oya kuru nowa gbefun mi
Jeje
Oya kpo ju
Kpo ju, kpo ju
Swa, as e no concern you eh
Oya kpo ju
Kpo ju, kpo ju
Abi dem no know say
Won kere si no oh
Wagba wa
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
One time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Oya gbefun oloje meji leyin kono
Ogini
Amoma asin gbefun sha
Baby oh
Ayagayaga
Kilode bayin
Oni burna kilode bayin
Dem dey wonder bimoshe de bayin
Oniki laju kilarin bai
Sofun won
Free my image
Gbere lowon Linda Ikeji
Teeling herself she dey disgrace
Woni downgrade
Who dey call ilitrate
You no see ber ber full this face
Toruno
Make I remind una incase
You forgot the person wey stand for this place
I be person wey they no go fit replace
I no fear person me I no dey look face
I say me I no shele torin won kere
Mini tagba oh
No time
Gbefun one time
Gbefun one time
One time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
One time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Baby oh
Eh eh eh
Ogini
Eh eh eh
Baby oh
Eh eh eh
Ayagayagayaga
Awon ko ta gbeji, e-wu
Awon ko mugboli, e-wu
No time una make the spirit
No dey wear watch eh eh eh
Awon ko ta gbeji, e-wu
Awon ko ta toyin, e, wu
Zero time na em make spirit
No dey wear watch owe
Jako gbon oh
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Gbefun one time
Gbefun one time
One time
Gbefun one time
Gbefun one time
Eni one time
Outro