Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Brenda - Skalle

...

Brenda

Mami Agenda

Legal Tender

Wada

Brenda

SKALLE Y B Rapa

2x

Say Na only me she love but adi wonder

If Na for beauty no girl no compare Brenda

Always on duty like Na money lender

All ma men dem know ie as Mami Agenda

1x hook

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda her eh eh Brenda (ay)

Front n back to na for kill man (ay)

Asay Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Ay ay ay ay

1x chorus

Abe di date some girl way dem callam say Brenda (ay)

That ngah sabi for wine is waist like blender (ay)

Ie tell me say ie contry name na légal tender (ay)

Fear that kana ngah dem bad for Agenda (ay)

Ie di share with all man pikin like na Xender (ay)

Ie no di forget program ie head na calendar (ay)

Ie be whole sale at the same time retailer

For ie mind now ie don meetup mugu spender (ay)

1x hook

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda her eh eh Brenda (ay)

Front n back to na for kill man (ay)

Asay Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Ay ay ay ay

V-1

Callam way no be money she go center (she go center)

Love no first dey the ngah ie agenda (ngah ie agenda)

Ie di bob na pa dem way dem get Na Tanka (get na tanka)

Small time bea my mother is a banker (ay)

Say ie pa na government delegate for banga way ie papa dey for banga di sell Na banga

Lep me that talk say ahear only langua

Ie no di chop fish ie get blood say ie di chop na canda

Wo na dem that

Rich khasino u believe say Ie no di chop that

Small time u hear say baby na ma small that

Na ma small ie own small ie own small that

Way na more bills that

Yo asseh ya petit frère di mental

U di calculate ma movement u be some pretender

U bring ya whole family? Y u no bring ya church member

Ano ya kind pascal be talkam for ie mimba

1x hook

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda her eh eh Brenda (ay)

Front n back to na for kill man (ay)

Asay Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Ay ay ay ay

V-2

Finish chop Kum Kum order pizza (ay)

Na then aknow say the ngah na officer (ay)

Cus na only officer dem fit for mixam

The next thing a hear na say gimme top make a quencham (ay)

The only female friend aget na Paul ie Brenda (ay)

All ma legal tender Abe givam all for Brenda

As doh was no more wa love tear calendar

The next ahear na here comes new challenger (ay)

Make man no ever pray for meetup girl like Brenda (ay)

Ano fit lie that girl na hell bender

Ie di picture all thing ie head na decoder

Oh how I wish all man be know Brenda (ay)

Ie sabi flet like say na ie be founder

When dem dey for program na ie be commander

The bad one na say ie no di respect elder

The worst one na say ie grand frère dem na body builders (ay)

1x chorus

Abe di date some girl way dem callam say Brenda (ay)

That ngah sabi for wine is waist like blender (ay)

Ie tell me say ie contry name na légal tender (ay)

Fear that kana ngah dem bad for Agenda (ay)

Ie di share with all man pikin like na Xender (ay)

Ie no di forget program ie head na calendar (ay)

Ie be whole sale at the same time retailer (ay)

For ie mind now ie don meetup mugu spender (ay)

1x hook

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda her eh eh Brenda (ay)

Ya front n back to na for kill man (ay)

Asay Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Brenda ho oh oh Brenda (ay)

Brenda heh eh eh Brenda (ay)

Ay ay ay woey

S.K.A.L.E (ay)

Wadaman (ay)

Brenda weeeh u go die for legal tender?

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status