Truth Lyrics
- Genre:Afrikaans
- Year of Release:2022
Lyrics
Truth - Skalle
...
S K A L L E
YB RAPA
This is the truth you like you hear
This is the truth way go make u lock ya ears
This is the truth bro you like you hear
Wada
Verse-1
We don di cry the government no di hear way cry
Southern Cameroonians look at our faces there’s no smile
Peace no dey for payee that’s why you see tears for wa eyes
Make them stop the war because say na wa brothers them di die
We never ever be together stop the lie
You take ma thing with power then you still di high
You get heart for stand for front TV continue di lie
Now for you for gimme back ma thing back aget for cry
No be the motor be Na Peace, Work Fatherland
But now for the peace for work we get for murder man
As you di cut no forget man way ie plantam man
You want for chopam all say na ya papa get the farm
I know say very soon ago be Na ghost
Ano fit get planket levam ma man di froze
Even Na 1 cup tea we get for toast
Small time them go cam di tell we que queshows
Ano be able sep for guarantee good future for my kid
Pikin dem know all sound for gun before dem big
Make huna sep checkam eske na good way for live
It’s time to table the matter cus people still believe though
Na we get the food you get the market
But we di sell turn back weti empty bucket
Wa neighbor Nigeria di make their rocket
But ano sure weather Cameroon sep di make even bucket
Kamer rich for all thing na just wa government poor
Only tax di make waka people for sell thing them for port
Even na you you go invest for here say you dull country way na money people di make the law
Man nofit nang again for night freely at all
Nearly everyday man dey na with belle for floor
See country way na two different parties di make the law
Adi pray for God make ma njaka no witness di war
1xchorus
This is the truth you like you hear
This is the truth way go make u lock ya ears
This is the truth bro you like you hear
Wooyoo
Verse-2
I know some people dem go check say me a raw
But it’s time to stand together make them change the law
Because say no man no dey way di enjoy the war
So I wish say di song reach for man way di make the law
Man way di chop ie one just prepare so for chuck
We don over takam now we nofit cope
Leaders of tomorrow now so we no get hope
Money dey but ngeme hold me for neck like na rope
So make you tell me weti ago tell ma njaka
If tomorrow ie askam Papa weti start the matter
No be all we know say all we we be be na brothers
So make we table the matter make Fami be in order
But ie dey like say some man must die
But na how many people them get for die before we free
How I wish remay for move ma belle so ano for see
All this killings and bloodshed way dey around me
When man over stay in tears ie must get oche face
The thing di vex me personal that’s why I show my face
Ade ready for go ngata if na that be the case
But before you judge ma action make you don resolve the case
Because say all we di pray na for a better nation
Peace work fatherland wusid thé keep the vision
Payee go be fine but na when that is the question
The must to solve the matter we are the chosen generation
1x chorus
This is the truth you like you hear
This is the truth way go make u lock ya ears
This is the truth bro you like you hear
Wada