Iro nla ft. Randy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Iro nla iro nla
Iro nla iro nla
Anything wey dem do
Iro nla
Everything wey dem talk
Iro nla
If i lie make i die
Iro nla
If you know who i be
Iro nla
If you see them
Make you run
Iro nla
If you see them
Make you kawa o
Iro nla
If them catch you
You go gboran o
Iro nla
Tan ba mu e
You go learn ni o
Iro nla
Today dem be doctor o
Iro nla
Tomorrow dem be lawyer o
Iro nla
Everyday na story o o
Iro nla
Different different kind story
Iro nla
Haa brother o
Iro nla
Haa sister o
Iro nla
Haa!
Dem go come come
With dem belli belli
Dem be nothing nothing
Dem go dey biggie biggie
Dem go dey follow follow
Like doggie doggie
Dem go dey jump jump
Like monkey monkey
Dem go dey talk talk
Like jagaban
Dem go dey fly fly
Like vampire o
Dem be nothing nothing
Dem go dey talk talk
Haa
Iro nla iro nla
Na lie lie wey dem dey talk be yawa
Dem go promise with lie lie mouth
But everyday things dey become worse
Iro nla
Haa!
Won na love love love love you o
Won ma paro paro paro fun e o
Tan ba tan e tan e tan e je o
Won ma gbe e gbe e gbe e mo ra o
With dem agbada
Like baba nla o
Pelu iya nla o
To wo pata nla o
E gba mi o lagbaja
So so wahala o
Anything wey dem do
Iro nla
Everything wey dem talk
Iro nla
If I lie make i die
Iro nla
If you know who i be
Iro nla
If you see them
Make you run
Iro nla
If you see them
Make you kawa o
Iro nla
If dem catch you
You go gboran o
Iro nla
Tan ba mu e
You go learn ni o
Iro nla
Today them be doctor o
Iro nla
Tomorrow them be lawyer o
Iro nla
Everyday na story o o
Iro nla
Different different kind story
Iro nla iro nla
Iro nla iro nla
Iro nla iro nla
Na lie lie wey dem dey talk be yawa
Dem go promise with lie lie mouth
but everyday things dey become worse
Like a vampire
Me I go spit
Like a sun fire
Me go take over
Dem go come come
With dem belli belli
Dem be nothing nothing
Dem go dey shakara o
Today dem go be superman
Tomorrow dem go be jagaban
Everyday dem be something
Something (ehn)
Dem go come dey do something
Something
Dem be nothing
Iro nla
Dem do something
Dem be nothing
Iro nla
Dem go dey shakara o
Dem go dey Jagaban
Iro nla
Dem be nothing
Dem go do something
Iro nla
Dem be nothing
Dem go dey shakara o
Iro nla
De go dey biggie body
When dem be nothing
Iro nla
Haa!
Iro nla
Haa!
Iro nla
Iro nla iro nla
Iro nla ro nla