Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Don't cross the line,just want to fine

Jaiye till nine,From now till dawn


All are gifted,but not lifted,comma na part of sentence

Ha Eh

Who get money se bo n lagba

Haa

Na who get money she bo n lagba,

Ma binu ori,ko ya gbafun,

Ma lo ja kungfu,wa jeya part two

Always dey calcu


Oh ye ye

When my people gather,oh ye ye

When dem heroes gather, oh ye ye

Wetin we go say,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Adeyemi o bother,oh ye ye,aya fi eni bagger koma lo gbemu

Oh ye ye

Kaabo omo oba,oh ye ye

Jaiye lo falala,


Se you know that,se you know

Se you know that,se you know

Se you know,Ahh,se you know

Chimpazee dey chop monkey,se you know

Se you know that

Dog no dey chop kolanut,se you know

Se you know

Sapele water kin segbe henessey

Se you know that,se you know


Lyrics just dey flow

Ratata

Emu won,e le won

Pa pa pa


Koolu your temper,relax yourself

Turn by turn,relax your body

Slow and steady,relax your body

Stop to dey ran ju,relax your body


Oh ye ye

When my people gather,oh ye ye

When dem heroes gather, oh ye ye

Wetin we go say,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Adeyemi o bother,oh ye ye,aya fi eni bagger koma lo gbemu

Oh ye ye

Kaabo omo oba,oh ye ye

Jaiye lo falala,

oh ye

When my people gather,oh ye ye

When dem heroes gather, oh ye ye

Wetin we go say,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Adeyemi o bother,oh ye ye,aya fi eni bagger koma lo gbemu

oh ye ye

Kaabo omo oba,oh ye ye

Jaiye lo falala,


All are gifted,but not lifted,comma na part of sentence

Ha eh,HAAA

Ma binu ori,ko ya gbafun,

Ma lo ja kungfu,wa jeya part two

Always dey calcu


Oh ye ye

When my people gather,oh ye ye

When dem heroes gather, oh ye ye

Wetin we go say,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Kabo ara wa,oh ye ye

Adeyemi o bother,oh ye ye,aya fi eni bagger koma lo gbemu

Oh ye ye,kaabo omo oba,oh ye ye

Jaiye e lo falala,

When my people gather,oh ye ye

When dem heroes gather, oh ye ye

Wetin we go say,oh ye ye,kabo ara wa,

Oh ye ye,kabo ara wa,oh ye ye,aya fi eni bagger koma lo gbemu

Adeyemi o bother,oh ye ye

Oh ye ye,kaabo omo oba,

Oh ye ye

Jaiye e lo falala,


Bad mind go brush your teeth o

Leave me as i dey o

No be say dem born us together o,

Leave me as i dey o

Face your way,i go my lane o

Leave me as i dey o

No be by force,leave me alone o

Leave me as i dey

Don't cross the line,just want to fine,

Leave me as i dey o

Jaiye till nine,From now till dawn,

Leave me as i dey

Leave me as i dey o

Haa,leave me as i dey


Na who get money se bo n lagba,

Ma binu ori,Kaabo ara wa

Ko ya gbafun,Kaabo ara wa

Ma lo ja kungfu,who get money se bo n lagba wa

Wa jeya part two,kaabo omoba

Always dey calcu,jaiye lo falala


Adeyemi ehn ehn

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status