Spread Love Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Spread love hate on no one
Person wey you see today
Tomorrow e fit no Dey more
So Live your life like say na your last day
Try to Dey show love
Enikan oolo ile aye yi gbo my brother Shomo
Awon to lowo lana da Wontiku wontilor
Nkan tan shay sile shoun lofi rantiwon
If you like you do good
If you like you do bad o Mejeji lo lere
If you Dey with me I Dey with you omoyemi no lele
Tori Enikeni tiwo ba nipa lati shay iranlowo fun o
Ohun Na lenikeji re Tanju re
Tanju re
No be crime my brother if we love one another Tanju re
I say No be crime my sister if we love one another Tanju re
Gun no Dey kill man o
Na man Dey kill man o
But it's so sad on this street
All man be sinner o
Lifestyle on the insta o
Everybody want to biza o
Some even want to Japa
Them wanti visa oo
Spread love hate on no one
Person wey you see today
Tomorrow e fit no Dey more
So Live your life like say na your last day
Try to Dey show love
Enikan oolo ile aye yi gbo my brother Shomo
Awon to lowo lana da Wontiku wontilor
Nkan tan shay sile shoun lofi rantiwon
If you like you do good
if you like you do bad o Mejeji lo lere
If you Dey with me I Dey with you omoyemi no lele
Tori Enikeni tiwo ba nipa lati shay iranlowo fun o
Ohun Na lenikeji re Tanju re
Tanju re
No be crime my brother if we love one another Tanju re
I say No be crime my sister if we love one another Tanju re
Why you go kala
When God no Kala for you
I bless you he show you love
put some Jara for you
No be crime no be crime
If we love one another ah
Sofun mi awon tor Kala Lanada ah
Ooooh oluwasatty ni oo yeah
Show love ooooo
Show your brother love
Show your sister love