Time & Season Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I'm always in the kitchen
Dem say make I take am easy
But I no Dey listen
Don't Distract me mehn I'm Busy
I no be small boy for this thing
Moti Korin Lorishirishi
Songs wey go make you reason
I believe in time & Season
Igba lonigba nlo
Lonigba nlo
Igba lonigba nlo
No Dey trip o my nigga o
Igba lonigba nlo
Lonigba nlo
Igba lonigba nlo
No Dey trip o my nigga o
Bashefe kori Oshima Ribe
Ileri Oluwa O ma Niye
Been long on this road with my nigga
Awa o fur fun anybody we are still here
Omobasatty
Omo oro yen Onkor Yaati
Oil Dey my head Everlasting
Ema ni fimi shay Awati
I started very early too
When Jah is ready I'm ready too
Only jah know where I'm heading too
E go clear later or very soon
I'm always in the kitchen
Dem say make I take am easy
But I no Dey listen
Don't Distract me mehn I'm Busy
I no be small boy for this thing
Moti Korin Lorishirishi
Songs wey go make you reason
I believe in time & Season
Igba lonigba nlo
Lonigba nlo
Igba lonigba nlo
No Dey trip o my nigga o
Igba lonigba nlo
Lonigba nlo
Igba lonigba nlo
No Dey trip o my nigga o
Me I no Dey trip o
Ten toes in my Kito
No one can take my sit o
Emi Omo iko
Flow so sick o
Bere Mi nigboro
Bere lowo Dj classic Dab o
Tiba Sha oma Gbaago o
I'm all about the Bag o
Toba tiya otiya o
I no be JJC for this Street
Ama fuckin starboy like Wizkid
Ask your babe I Dey her wishlist
Otiye won Nisin
Shabi na time e go take
OmoIyami Kosere
Igba lonigba nlo
Lonigba nlo
Igba lonigba nlo
No Dey trip o my nigga o
Igba lonigba nlo
Lonigba nlo
Igba lonigba nlo
No Dey trip o my nigga o
Malor fur fun won
Omo oro malor fur fun won
Malor fur fun aye…
Igba lonigba nlo yeee yee