Mario Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Trust me I know nothing
Me I am just me, I'm nobody
Buh these people dem no love me
And dem be who I wanna tour the whole world with
I love them with my whole body
I fee give to them my own something
Buh these people dem no love me
Buh me sef as I dey I no worry
Won fe pana ogo, ti ko shey n duro wo, metala yin o to (e to be)
Won fe pami oo oo... sugbon mo kuti I be Mario oo
Won fe pana ogo, ti ko shey n duro wo, metala yin o to (metala yin o to)
Won fe pami oo oo... sugbon mo kuti I be Mario oo
Tori maami o suun (ayy)
Baami oo suunn (ay)
Awon ota mi ti suun (ayy)
Emi de ti suun
Tori maami o suun (ayy)
Baami oo suunn (ay)
Awon ota mi ti suun (ayy)
Emi de ti suun (e gbé)
Oo mo mi, me I don't care about your jati jati
Brother no dey disturb my head, me I just want to party party
Éyé éh éh, omo egbon, faji faji
Won fe pana ogo, mawo Kati Kati
Bruh I wan tell you something
There is nothing, see you can't do me nothing
Fimikale alayé
Me I can't shout me I can't shalayé
Bruh I wan tell you something
There is nothing, see you can't do me nothing
Fimikale alayé
Me I can't shout me I can't shalayé
(Me I can't shalayé, so I say)
Won fe pana ogo, ti ko shey n duro wo, metala yin o to (e to be)
Won fe pami oo oo... sugbon mo kuti I be Mario oo
Won fe pana ogo, ti ko shey n duro wo, metala yin o to (metala yin o to)
Won fe pami oo oo... sugbon mo kuti I be Mario oo
Tori maami o suunn (ayyy)
Baami oo suunn (ay)
Awon ota mi ti suun (ayyy)
Emi de ti suun
Tori maami o suun (ayyy)
Baami oo suunn (ay)
Awon ota mi ti suun (ayyy)
Émi de ti suun (e gbé)