Mer-ssi ft. Kawu Buoye Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Kawu dey here
Za
Za
Yeah
Yeah
Yeah
Menann
Eh
I don't even pray and fast
I don't even pay my tithes
I don't even sing no praise and worship and baba dey dey my side
I don't go to church on Sundays
But I dey work on Mondays
I don't even pray to be free of these witches and baba dey cut their bondage
E dey show us
Mercy
Mercy
(Eh eh eh)
Messi
Messi
(Gé won)
Mercy
Mercy
(Ah ah)
Messi
Messi
(Messi Messi)
Cos na hin dey give me peace
Na by Hin Grace I still be living thing
They say who be GOAT I tell them say I never reach there but na me be missing piece
Nobody can relate to these feelings
I no go dey for you to see finish
Mi o fe mor bo ma shey je but o2 arena no go fee comot for TD list
I treat my haters like jehovah witnesses
I no dey open door
Kilo kan omo boy pelu nkan ti saka nshey
Abi t'olu nsor
To ba ni p'orin olorin lo n tunko
Kon l'awon l'awon jor fun l'oruko
Omo werey to n gbona
Ma f'owo lasan shi na oven door
You don't get to see this everywhere
It's safe to say that it's very rare
I know my time is very near
So I don't care about these teddy bears
Have you seen a rapper flow like this
So easy bars dey blow like breeze
Before you reach me you'll grow times six
Nobody fee near if I show my skills
I don't really pray to God but regardless baba dey shine hin light
And I know say one e go be for me and you when the time is right
Oju lasan no fee face my fears so baba lo n bami fight
So I pray say if my light don ready to shine baba shine it bright
I don't even pray and fast
I don't even pay my tithes
I don't even sing no praise and worship and baba still dey my side
I don't really pray like like that
Same time I don't play that
I don't really go to church
But sometimes I dey pray to God
Cos na Hin dey show us
Mercy
Mercy
(Eh eh eh)
Messi
Messi
(Gé won)
Mercy
Mercy
(Ah ah)
Messi
Messi
(Messi)
I dey mind my biz on the low
Live my life on a loan
Pay my bills all alone
I dey use my head fun eyin e lé lo
Mo n f'ese sha tori kos'oko
Do away with hoes tori kos'oko
Aro pin ni t'eniyan ma shi jadé tan b'ikun Jide Kosoko
Mo stubborn kerosene ni mi mi o kin sun
Ko n shey exam nikan mo ma n pass ni school
You gerrit?
Ma loud e
Kokin shey speaker so ko ma loud e
No be me holy pass or smoke poly pass
Score-assist oluwa n fun mi l'holy pass
Adura lo gba agbara ko
Story ayé mi shey lo n ba wa ko
Big big dreams lori unifoam
Tin ba taji o sure pe ma ri info
Ko derun ajo n sopé na so
But to ba better fun mi wa ni na soap
You wan yarn dust? Go to saw mill
I'm not the same from the last time you saw me
So you want cut me off, you need scissors
If my dream is your nightmare, you need Jesus
This light of mine I'll let it shine
My 32 I'll let it shine
Iya ibeji dey pray for me
Another angeli wey dey pray for me
Kawu dey here