
Shout Out ft. Nickelson Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2022
Lyrics
I shout it to the Lord o
I sing it in a song
His grace wey he dey shower on me
I can't explain o
I shout it to the Lord o
I sing it in a song
His grace wey he dey shower on me
I can't explain o
His grace wey he dey shower on me
His grace wey he dey shower on me eh eh
His grace wey he dey put for my face o
His grace and His grace and His grace
So I go shout out loud
Me I go dey sing I go dobale
Dancing to the beat nor be say I buy leg
Cos na gidigba gidigba
Na the one when dey open my way
So I go shout out loud
Me I go dey sing I go dobale
Dancing to the beat nor be say I buy leg
Cos na gidigba gidigba
Na the one when dey open my way
I shout it to the Lord o
I sing it in a song
His grace wey he dey shower on me
I can't explain o
I shout it to the Lord o
I sing it in a song
His grace wey he dey shower on me
I can't explain o
Free my mind
Speak my mind
I feel like to talk but who am I
Hammer Dem
Without God I'm about to die
Don't tell me to slow down yes
I'm about to fly
G for grace
Approximately I'm a G boy
Understand the rich you can never be poor boy
Calculate the figures I go give you max boy
God is the greatest and that's why me I'm alive boy
I nor dey preach but na G.O.D dey come first
And na my mumsi na dey come next
She don too suffer
How I wish they can confess
God is the greatest and that's why they will fall first
And when they fall I swear the rest will go next
Stylish nigga I be your neighbor wen dey quick vex
I nor dey pity anybody when nor pity me
YOLO life is once so nor dey confuse me
His grace wey he dey shower on me
His grace wey he dey shower on me eh eh
His grace wey he dey put for my face o
His grace and His grace and His grace
And His Uhhh