Fountain Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Fountain - Fostar
...
Rhythm
Fostar
Amazing don
Chai
I go live to praise your name
Tell the world I nor go shame
If is a very heavy feeling
I can’t stop it
You take over me
Every chance to give you praise
Nor go ever take am play eh
Wetin I don see
Na you make me see
You take over me
Fountain
You’re my fountain
You never ever leave me run dry
Cos na you dey feed dey supply
I nor lie
One thing
You’re my wanting
I go kneel and testify
Go dey chant and say
I go praise you till the kingdom come
See how you make e me smile
I feel am no lie
This one is beating in my heart
You too much pass wetin I find
My paddy for life
I tuale you sabi pass all
See how you make e me smile
I feel am no lie
This one is beating in my heart
You too much pass wetin I find
My paddy for lie
I tuale you sabi pass all
Fountain
You’re the best thing
The rock you shield me
You dey mount no loose guard me
I know say
Fountain
You’re the best thing
The rock you shield me
I mount no loose guard me
So one time
I go give you one time
Cos you gat me all time
You go never run dry
So one time
I go give you one time
Cos you gat me all time
You go never run dry
My shield
My buckler
The one wey defend me
I go tuale
I go sing it
I go shout all up for you
I go live to praise your name
Tell the world I nor go shame
If is a very heavy feeling
I can’t stop it
You take over me
Every chance to give you praise
Nor go ever take am play eh
Wetin I don see
Na you make me see
You take over me
Fountain
You’re my fountain
You never ever leave me run dry
Cos na you dey feed dey supply
I nor lie
One thing
You’re my wanting
I go kneel and testify
Go dey chant and say
I go praise you till the kingdom come
Uh uh uh uh uh uh
Uh uh uh uh uh
You never ever leave me run dry
Cos na you Dey feed dey supply
I nor go lie
Fostar