More Life ft. Badboykidda Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Trap Lyfe Young Silver
Kidda pon this one
Young silver number one
Say, Say, Say
One time
My brother one life
You know you gotta soji, No enter one chance
And my kelé, she fine die
She loving my riddim
You know I can't lie
This life
Na One life
Say you gats soji no enter one chance
And My girlie,She fine die
She be my gbedu when I play my vibe
You know I can't lie, I can't lie, I can't lie
She loving my riddim riddim
My riddim, My riddim
Everyday I pray for more money, I pray for more life
More Life, More Life
Say me I wan Jaiye jaiye
Everyday I pray for more money
Failed many times you no go believe
Steady on my grind I be face my thing
No go put hope people Dey deceive
No be my mouth believe what you see
For a long time I go take over
Breaking them chains I be free gender
No go do me bad I go take am far
For the little while sef no go be little me
It's not my fault Oga officer
When you say stop there, I be sight you far
Hey whine down Oya pull over
No go think am boss, I be don go far
It's not my fault Oga officer
When you say stop there, I be sight you far
Hey whine down Oya pull over
No go think am boss, I be don go far
Omo ologo ni o
I be present I be don show
For the area wey you no know
I be king now for the jungle
Omo ologo ni o
I be present I be don show
For the area wey you no know
I be king now for the jungle
You know I can't lie (I can't lie, I can't lie)
She loving my riddim riddim
(My riddim,My riddim)
Everyday I pray for more money,I pray for more life
(More Life, More Life)
Say me I wan Jaiye jaiye
Everyday I pray for more money
Ayy I'm feeling okay
Lavida Loc-ayy
Anywhere the money be I gotta locate
Feeling so fly like the birds upstate
Wonder how I got so good like this
Say Girl I aint find a continental that has your set type is very rental
Your body dey make me mental
Dey make my head sound ti ka ti kan kan
Okay
Can I collect your Snapchat (Okay)
I wanna have a night stand (No way)
She say she don't remember
I give her Lamba she con dey wamba oshey!
La da di da la da da di da
Come fuck with me I got dollars
I dey give am and she dey feel am
And she dey call me pum pum killer
One time
My brother one life
You know you gotta soji, No enter one chance
And my kelé, she fine die
She loving my riddim
You know I can't lie
This life
Na One life
Say you gats soji no enter one chance
And My girlie, She fine die
She be my gbedu when I play my vibe