REBOUNCE Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Young Silver number one TrapLyfe
Number one
You're the only one I look up to
Omo look up tho
Make you no Dey play me like a nincompoop
Where you belong to
What have you been up to
I go cut you in on my percent o
Oh my god,I wanna do bad things to you
You know the things wey I fit to do
For your love me I be mumu
Girl I'm into you
She tell me say she wanna do bad things
Damn,Rebounce
Ginger me,Damn Rebounce
When she do that thing
You no fit see wetin I see
She Tell me say she wanna do bad things
Damn,Rebounce
Ginger me
Hmmm,Anytime that I take that trips
You no fit whine me,You no fit see wetin I see
Tell me say she wanna do bad things
Damn,Rebounce
Rebounce,body Dey bounce
Do that thing
Rebounce,body Dey bounce
When I take that trips
Rebounce,Rebounce body Dey bounce
When she do that thing
You no fit whine me, you no fit see wetin I see
I could put you in a first class just like that
Like that
You can only run,you no fit run mad
Run mad
Louie V yeah I know you like that
Fashionava jean,yeah I know you like that
I told myself I'll never go back to the days that I ain't had no money in my bank
Hmmm I'll never go back
Everyday new money, no be throw back
Hmmmmm
Wish I could take it back to days
When everything was in place
Wish I could see your face
Mama I miss you everyday
Ayy Ayy
Come save my grace
With no delay
Come and take all my pains and sorrows away
Awayyy
Twerk for me
Make it work,I say baby dance for me
If I go broke,if I no get money
I hope say you no go vex for me
Twerk for me
Make it work,I say baby dance for me
If I go broke,if I no get money
I hope say you no go vex for me
She Tell me say she wanna do bad things
Damn,Rebounce
Rebounce, body dey bounce
Do that thing
Rebounce,body dey bounce
When I take that trips
Rebounce,body Dey bounce
When she do that thing
You no fit whine me,you no fit see wetin i see
I could put you in a first class just like that,Like that
You can only run,you no fit run mad
Louie V yeah I know you like that
Fashionava jeans yeah I know you like that
Ahhhnn ahhhnnn Rebounce
Ahhhhnn ahhhnnn Rebounce
Rebounce Rebounce
Ahhhnnn ahhhn