One Transaction Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
One Transaction - Destiny Boy
...
Kowomipe
“”””
“”””””
“”””””
2tee upon the beat””
Am a hustler I dey work I dey pray,miosere hustler get pay day oooo
Omoba work for the tho no dey dull....
Make we hustle
You know say na one day
ONE TRANSACTION PERE OO
Eje kowo mi pe o
No dey koyan mi Kere ooo
Nigga no time for play play
Because people mad ooo
Dem go do you bad oo, dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Because people mad ooo (mad oo)
Dem go do you bad oo (bad oo), dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Some people dey wey be say dem no dey send atall.....(send at all)
Some people dey wey be say dem no dey care at all.....
Malowoju uche won
Omo oro mii malofo... iwo Shati kala tan
Kala tan kala tan
Kala tan Kala ooo.
Ile aiye fungba di e ni ooo
Omo araye e se re ooooo....
Because people mad ooo
Dem go do you bad oo, dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Because people mad ooo
Dem go do you bad oo, dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Shey you be friend (be friend)
She you be friend or foe
Shey you be real friend or fake friend
Tell me
Which one you belong to?....
Ile aiye fungba di e ni ooo
Omo araye e se re ooooo
Am a hustler I dey work I dey pray,miosere hustler get pay day oooo
Omoba work for the tho no dey dull....
Make we hustle
You know say na one day
ONE TRANSACTION PERE OO
Eje kowo mi pe o
No dey koyan mi Kere ooo
Nigga no time for play play
Because people mad ooo
Dem go do you bad oo, dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Because people mad ooo (mad oo)
Dem go do you bad oo (bad oo), dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Because people mad ooo
Dem go do you bad oo, dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
Because people mad ooo (mad oo)
Dem go do you bad oo (bad oo), dem go kill your vibe ooo,, you go shout e raye oOoo
‘’’’’””””””””””””
“””””””””””
“””””””””””””””