Lost Childhood Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
So hi munachi
Tell me what would like to be in future
If to say I still be baby
I go wake up early morning
I go cry to mama
She go give me breast
I'm gon rest on her shoulders
And shes gon carry me in her hands
Before you know, know oh oh
I don sleep go
If to Say I still be baby
Kilokan mi oh
Pelu gbo gbo wahala
Wey me I dey face everyday
Tobaje wipe mo shi wa lomode
Tell me wetin concern me
Kilokan mi oh
With all those kpalava
And all those wahala
From sunday till saturday eh eh
Mogbe oh
If to say I still be baby
Ngozi no go chop my money
Bunmi no go turn me to maga
Oma ga oh
Now I'm 25 as a young boy wey need to hustle
I carry my cv
I carry my bag
I left ojo down to abuja
Tell me wetin I see
Upon say i be graduate
Them tell me say I most to carry
Kpom pon
Before I see 1500 every day
I remember when me I dey younger
This life sweet I no dey bother
But now im getting real stronger
Everyday by day na so so hunger
If to Say I still be baby
Kilokan mi oh
Pelu gbo gbo wahala
Wey me I dey face everyday
Tobaje wipe mo shi wa lomode
Tell me wetin concern me
Kilokan mi oh
With all those kpalava
And all those wahala
From sunday till saturday eh eh
Mogbe oh
So guys guys wetin be that thing wey una miss when una dey young
I tell you say I don miss kpangolo base
But we no be baby