To Another Level Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Ajura Baba oh
Nicetunes and BEATZ
You better Change your producer!
See I'm 4'5 seconds away from wildin
Omolomo life of a party
This good boy gone wicked
This time I'm not looking back
Mi o ko won je oh
Mi o ko won je
How many times dem tell you time no dey
How many times dem tell you make you no play
Oh oh oh
Meet me at the top oh
If you no won go
So me I relocate locate
The people wey we rely on Na criminal
Criminal oh!
And the ones that I thought Herbivores
Were the carnibal
Them be Carnibal oh
The street already knows
Every man must collect
Be it good or be bad
But mi o ko won je oh
Mi o ko won je
That level don pass
And as e dey go
Another level show
And before them tell me
Me self don already know
So before e late
I don pack my load
Cos I don pay my dues
I don pay my dues
To another level
To another level
I Dey go
Ominipo minipo minipopo
Omini drag all of them like
Igbo Igbo igbo
I'm blessed
Never let another man stress me
Cos everyday I feel bless me
I wish say I fit say
The storm is over now
And I wish say I fit say
The worries over too but;
Another level Another Devil
Another breakthrough
Go bring another heartbreak too
Hun!
That level don go
And as e dey go
Another level show
And before them tell me
Me self don already know
So before e late
I don carry my load
Don't you live life In a hurry
Ah ahn!
Cos when you fall all them say Na sorry
Uh uuuh
Surely darkness comes before your glory
Cos I've been there and I know
That level don pass
And as e dey go
Another level show
And before them tell me
Me self don already know
So before e late
I don pack my load
Cos I don pay my dues
I don pay my dues
To another level
To another level
I Dey go