
For my good (Intro) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Lyrics
For my good (Intro) - K3ndrick
...
uhuhuh...
people dey hurry hurry to make the money money
and shine
and in the course of the journey some of them did some things that are not really fine.
Jehovah bless bless me,
don't let my friends oppress me and thier line.
you know say na thing wey you talk with your mouth na im your life go design.
well, I choose to say all things are working for my good
no be say I no know wetin I dey talk.
no be by my power o or by my might.
I choose to say everything is working for me
my father takes me personal yeah
and that's why he'll never fail me o.
(oh oh oh).. carry that cross just for me.
(oh oh ).. everything he do na for me.
oh oh .. I no fit shout
ohh ohhh I no fit close my mouth..
oh..oh..na be im personal person.
shower me with blessings
carry my matter for head o
see I no fit fail it's too late
too late too late.
true life is not in things,
true life is not in things
and it's not in being famous.
the world may applaud you when you do what they like.
but you do something they do not approve of
they'll hate you for it.
you've got Jesus
he never sought to please men but
he still the greatest man that came this planet.
does Jesus inspire you.