Near Lyrics
- Genre:Afrofusion
- Year of Release:2024
Lyrics
Near - K3ndrick
...
Wetin I go give am wey go mean something?
(Mean something)
Throughout all my days
He's been there watching
(There watching)
Since I was born naim he dey carry me
(Everything we introduced to you people is the lord)
(Did I take you to any babalawo?)
Omo story of my life e be like cinema (Cinema)
Plenty ups and downs still I'm getting far (getting far)
Jesus just never gives up on me
So I tell the people wey dey hear this song say o
Omo leave am my life na testimony o
(Omo leave am my life na testimony o)
So I give am all the praise and all the glory o
(So I give am all the praise and all the glory o)
Omo leave am my life na testimony o
(Omo leave am my life na testimony o)
So I give am all the praise and all the glory o
Ehen
God wey dey answer prayer
(Wey dey answer) him dey answer
(Wey dey answer prayer)
God wey always dey near
(He is always) him dey always
(He is always near)
God wey dey answer prayer
(Wey dey answer) him dey answer
(Wey dey answer prayer)
God wey always dey near
(He is always) him dey always
(He is always near)
Through the nooks and the crannies
Through the mountains and the valleys
Oh you, you've been for me
You decorate me like a garden oh you
In times of heaviness you shoulder all my burdens
Oh you, I no fit praise you enough
Men can't comprehend your love
I no fit to share all my stories
(I just want to say o)
I no fit to give man the glory
(Oluwa oshey o)
Jesus who never gives up on me
So I tell the people wey dey hear this song say o
Omo leave am, my life na testimony o
(People are imagining)
(When they see me they thought maybe)
(I'm moving with that kind rich people)
So I give am (that kind rich man)
All the praise and all the glory o (you know that kind of thing)
So I am all the praise and all the glory o
(I say the only man that is involved is Jesus)
Omo leave am my life na testimony o
(Omo leave am my life na testimony o)
So I give am all the praise and all the glory o
Oooh
God wey dey answer prayer
(Wey dey answer) him dey answer
(Wey dey answer prayer)
God wey always dey near
(He is always) him dey always
(He is always near)
God wey dey answer prayer
(Wey dey answer) him dey answer
(Wey dey answer prayer)
God wey always dey near
(He is always) him dey always
(He is always near)
For hearing and answering our prayers (Thank you)
In Jesus mighty name we have prayed
(Amen)