Moment Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Eyin temi kile feeeel
Sm productions
E get one man e get money
Alakori man e get money
He no dey gbadun, he no dey flex
He just deh work work work
E no dey rest
Just 2k me I don go flex
Nkwobi and two Goldberg
Opeyin abi na dongoyaro
Ta awon omo ope ti sha gbana o
Tiba tun romo to por por por
I fit spend all my money
I just wanna kolobi
Kolobi yeah yah yah
I just dey gbadun my moment gan gan gan
Omo jaiye jaiye
I dey gbadun my moment gan gan gan
Moman saye saye gan
I just dey gbadun my moment gan gan gan
I dey forget my sorrows
I no dey worry about tomorrow
We dey mix burukutu and kai kai
All the single ladies you can wine
Adonko wa ole koko
Burukutu burukutu koko
Woti fi action bitter shey dorime
Ameno dorime
Ponmo alata dorime
Iya alagbo dorime
Mix the henny pelu ice make my body cool
Koseni mola moma jaiye kinto ku
Igi da eye fo
Megida you know my level
Press am cut 10 naira own for me
Serve everybody put the bills on me
Christian dior tomorrow luis vuitton
Las las we go pai we just dey wait for our turn
Leave me make I flex jaiye jaiye
I no like to dey stress laiye laiye
Brother bomboy make me to enjoy
Advice me later but for now make I enjoy
When I broke shey I call you
When the sapa dey show
Shey I call you
I cannot comman kill myself
If the waiter dey busy I go serve myself
Just 2k me I don go flex
Nkwobi and two Goldberg
Opeyin abi na dongoyaro
Ta awon omo ope ti sha gbana o
Tiba tun romo to por por por
I fit spend all my money
I just wanna kolobi
Kolobi yeah yah yah
I just dey gbadun my moment gan gan gan
Omo jaiye jaiye
I dey gbadun my moment gan gan gan
Moman saye saye gan
I just dey gbadun my moment gan gan gan
I dey forget my sorrows
I dey gbadun my moment gan gan gan
I no dey worry about tomorrow
We dey mix burukutu and kai kai
All the single ladies you can wine
Adonko wa ole koko
Burukutu burukutu koko
Woti fi action bitter shey dorime
Ameno dorime
Ponmo alata dorime
Iya alagbo dorime