Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2021

Lyrics

Say they call me Gcn oooooo noooo noo

Jnuel ooooooooooh


If life was a movie I will be shooting it

If e turn palliative sef I will be looting it

If life was a music I will be rhythm it

Eyin temi kile feel they be feeling it

Garri go sell ko need polowo town crier

I don face many hell I'm a conqueror

Well it's time i start doing bad things inna good way

Moti sanju bai mio defe woju uche

They no dey post failure for social media

So you no fit oppress me you no be may weather

If Obama could become us president

Why will i stop chasing mehn i gat so much confidence

Those times if we dey freestyle dem no dey feel us

And if Theo waka for night Theo fit loss

Sometimes I dey regret why i started all these shi

If i remember where i came from mehn i no fit quit


So many times it feels like giving up

It feels like stepping down

It feels like i no wan do again

It feels like oh no

But I gat to put my head up

And i gat to put my head up

Gat to put my head up

I came too far to quit


I can't quit cos quitters don't win

No inheritance mio de kin shey next of kin

But when my blessings start i swear e no go stop

If i be clock omo i for tick nonstop

Get famous reign till infinity

Wanna be the first to do the impossibility

If knife could be knife

Then I could force things the way i want in my life

Quit kilon je be

Abi na wheat you wan chop kin bai wobe

And I no go pause even when I gat the remote

Toba deti done kotogbeni wa make dem vamute

I'm a king in the making with many directors

If life turn hospital sef i go be doctor

I no fit end the game now i have rolled the dice

Moti pinu yes i go pay the price


So many times it feels like giving up

It feels like stepping down

It feels like i no wan do again

It feels like oh no

But I gat to put my head up

And i gat to put my head up

Gat to put my head up

I came too far to quit


So many times it feels like giving up

It feels like stepping down

It feels like i no wan do again

It feels like oh no

But I gat to put my head up

And i gat to put my head up

Gat to put my head up

I came too far to quit

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status