
Open My Eyes Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Open My Eyes - 1pumpin
...
En
(E.o.G) kan bai leleyi
Everything on God
I no fit open my eyes and loose
If life come money go come to
My prayer be say ki ashiri ma lo tu
Blessings don’t leave me mo toro fun
I no fit open my eyes and loose
If life come money go come to
My prayer be say ki ashiri ma lo tu
Blessings don’t leave me mo toro fun
They never want you for good
Friends might take you like a fool
When money show gather like capuuu
Never say you look so good
You got to do the best for yourself
Make money first cruise, you know me no send
Only God just dey bless the boy yeah
Oh dey bless the boy yeah
You got to do the best for yourself
Make money first kid, you know me no send
Only God just dey bless the boy yeah
Oh dey bless the boy yeah
I no fit open my eyes and loose
If life come money go come to
My prayer be say ki ashiri ma lo tu
Blessings don’t leave me mo toro fun
I no fit open my eyes and loose
If life come money go come to
My prayer be say ki ashiri ma lo tu
Blessings don’t leave me mo toro fun
If you no face am, E go multiply
People wey get money sef dey pay sacrifice
Dem dey pay sacrifice
I swear dem them dey pay sacrifice
If you no face am, E go multiply
People wey get money sef dey pay sacrifice
Dem dey pay sacrifice
Ah dem them dey pay sacrifice
Ko si eda to mo la
I keep it on dollars
Im not a play dullard
Eni mo we lo mo way
I no fit open my eyes and loose
If life come money go come to
My prayer be say ki ashiri ma lo tu
Blessings don’t leave me mo toro fun
I no fit open my eyes and loose
If life come money go come to
My prayer be say ki ashiri ma lo tu
Blessings don’t leave me mo toro fun