
For My Side (F R S) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Without no doubts
E go set
Because e too sure for my side
toLuwa de lashe
Them talky dis dem talky dat
Some say me I use person
Dah matter dey vex person
Buh emi o wo be
Just put yourself
In my shoes
Shey u go dey happy
If to say na you
Wetin dey pain you
Make dem use ama
Catch cruise o
So far I believe
I know say e go
I knw say e go better
Amo mi o foh
Tori pe Mo gbagbo
Amo mi o foh o
To luwa shi be laye
I dey grind and hustle
One day e go pay
So far I no wish you bad
I No say e go work oo
Ye ye yeah ye ahh
Give to Caesar wat belong
To Caesar
If u no give ama
YoU knw e fit to sieze
Why u no fit share
The love
U still wan break ama
u see ur bruh
Make ama
Do u knw d risk
He took
Do u knw if he’s life is at stake
Ma gbe okan le eniyan
Mawo ago a lago sare o
Ma wo ago lago sare ooo
Ye