Due Time Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Due Time - Ugoccié
...
Tumbom tumbom bascalaba sisi alago chai
Tumbom tumbom bascalaba sisi alago chai
it's on you, everything depends on you
don't let it get to you, e go make sense when the time is due
you for do anything you want to do
see it from this point of view, e go make sense when the time is due
I'm tired of catching flowers, me sef I wan be the bride
tired of being the coward, e no go bad if I proud
kosi anybody wey dey my shoe, rara e no be your size
sometimes I be feeling the pressure, o dika obim etiwa
Tumbom tumbom bascalaba sisi alago chai
and no go dey vex if e no work know say na life.
Tumbom tumbom bascalaba sisi alago chai
and no go dey vex if e no work know say na life
it's on you, everything depends on you
don't let it get to you, e go make sense when the time is due
you for do anything you want to do
see it from this point of view, e go make sense when the time is due
Tumbom tumbom bascalaba sisi alago chai
and no go dey vex if e no work know say na life
yeah, big part of this puzzle, odi funny how you shaming on my hustle
okwa I gainu go my story mana Iji pencil
uh, no worry efichago m ya save you all the trouble
I get power, super power.
onye okada adighi etekwe powder
you can call me Bauer, Jack Bauer
24 hours I'm incharge now