![Sunny](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/25/d72b33ecee2f43c6bbe7480741c87cc6_464_464.png)
Sunny Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Sunny - Ugoccie
...
Sunny jim ugwo
E don Dey hold my money for too long 2×
I don too show mercy
E go say Dey patient
U no make payment
E go buy property
I no go show mercy
No more patience
You no make payment
E go buy property
Wey my money wey my bar (zamo zamo)
I call you number , you decline
Je n’ai pas d’argent
But you Dey for club Dey pop Moet et Chandon
Sunny jim ugwo
E don dey hold my money for too long 2×
I don too show mercy
E go say Dey patient
U no make payment
E go buy property
I no go show mercy
No more patience
You no make payment
E go buy property
Agba cha ọsọ a gụọ mile
Aka kwọrọ john ga akwọ Ifeanyi
2 years agago u no pay me
Mana ichete when u came begging
You say make I do my worst
that money you go pay by force
Dem go say I be bad person
But you go learn lesson Sunny
Sunny jim ugwo
E don Dey hold my money for too long
I don too show mercy
E go say Dey patient
U no make payment
E go buy property
I no go show mercy
No more patience
You no make payment
E go buy property