
Link Up Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Link Up - D'Tee
...
(Hosay Husah Hoss) ×2
Lelele lelelele lelelele le
The girl dey do
(Hosay Husah Hoss)
The girl dey do
D'Tee l'orúko omo yen
Wasere, onisere wa ramoto
And they go follow you dance your disco
And e shock them like say you chop lotto
Den go follow you dance away your sorrow
Wasere onisere wa ramoto (make we link up)
Wasere onisere wa kole nla nla (make we link up)
Wasere onisere wa gba big bag (make we link up)
Wasere onisere wa se normal (the girl dey do)
(Hosay Husah Hoss) ×3
My Naija People jijo mi o
Make Una rush me like indomie
My money don dey pile up
Make Una follow me turn up
Turn up, make we link up
Make we turn up
Amaka, shalewa, your baka, your kaka
Dey carry me go far
Things we gonna do tonight
go make you ahhh, hey!
Se you go jijo mi o (hip-hop re, hip-hop re)
Se you go jijo mi o wo wo wo wo yeah (hip-hop re, hip-hop re)
Se you go jijo mi o (hip-hop re, hip-hop re)
Se you go jijo mi o wo wo wo wo wo wo.
The girl dey do
He do do do do do do do do
(The girl dey do)
He do do do do do do do do × 3
(Hosay Husah Hoss)
Wasere onisere wa ramoto
(Hosay Husah Hoss)
And e go shock them like say you chop lotto
(Hosay Husah Hoss)