ON GOD Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
ON GOD - D'Tee
...
ummm
listen now D'Tee loruko omoyen
(biggie biggie biggie waka)×3
oh yeah
my lady always tell me say
Weytin know kill you
omo make you stronger
if you think say the stress too much
oya make you rest on God shoulder
make you commot am for your mind say
Everybody be your brother
if you rise or fall
ogbeni omo nobody bother
just keep the strength
omo make you go so high
one day one day everything go everly pay
wey we go they go loke loke loke
la ma ma lo
one day one day everything go everly pay eh ehh
on God we go meet on top top top
shine shine like a diamond
on God we go meet on top top top
shine shine like a diamond
on God we go meet on top top top( didi di eh eh ye ye ye)
on God we go meet on top top top(oh oh wu yeah yeah yeah)
everybody gat story to tell
everybody gat that word wey end with then then
then then when i know get owo
then then when i know be somebody
but the bottom line be say
make your story turn glory (ye ye )
but the bottom line be say
make your story turn glory
(oh oh oh)
to ri na mo se sise lati je eniyan
(oh oh oh) i won gan tepa mose
ki iwo ba le mingle
(oh oh oh)to ri na mose lati je eniyan
(oh oh oh) i won gan tiraka ki won gan le mingle (o ya na)
on God we go meet on top top top
shine shine like a diamond
on God we go meet on top top top( didi di eh eh ye ye ye)
on God we go meet on top top top(oh oh wu yeah yeah yeah)