For You Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Nah you be the only for me eh
The one wey dey make my heartbeat eh
And if I die tonight
Don't have anything to lose ooo
Because I found you
You know I love you
I love you
My baby boo ye
You know I love you
I love you
My baby boo ye
Whatever you say I'll do
Anything you want I'll do
I go die for you
(Whatever you want)
Whatever you say I'll do
Anything you want I'll do
I go die for you
For you kele
Sey you are the only one
Wey dey make me high
Girl can't you see
Sey you are the only one
Wey dey make me smile
Girl don't leave me
I do I do
I go be with you
Till the end I do
You know I love you
I love you
My baby boo ye
You know I love you
I love you
My baby boo ye
Whatever you say I'll do
Anything you want I'll do
I go die for you
(Whatever you want)
Whatever you say I'll do
Anything you want I'll do
I go die for you
For you kele
Nah you be the only one for me
I no get another babe
For real
Nah you be my peace
I will give you all the things you need
I just wanna make you happy
For real
Nah you be my everything
Now I don realize
Say nah you be my wife
Nothing go make us fight
I go do anything
To keep you ehhhh
Whatever you say I'll do
Anything you want I'll do
I go die for you
(Whatever you want)
Whatever you say I'll do
Anything you want I'll do
I go die for you
For you kele
For you kele
For you kele