Trouble Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
I no wan trouble
I no wan wahala
I dey my honda
Dey listen to my tungba
Hmm hmm
I no wan weytin you carry come
I dey my lane ooo
She no dey talk ooo
Weytin I do ooo eh
I know ooo sey
She don dey para
Baby
I no dey form ooo
See dis trouble
Shey make we leave am eh
Don't say that
You dey hurt my heart ooo baby oo
You know I love you
Why you talk sey I no dey do my best oo
When you know sey
Nah d condition wey we dey for dis country
I no wan trouble
I no wan wahala
I dey my honda
Dey listen to my tungba
Hmm hmm
I no wan weytin you carry come
I dey my lane ooo
Oh, Oh I know
The things you do
I just don't want
Be part of it ooo
You know those lies
And your fake cries
Don't make me move
A game you play o
The words you say
You think sey you hurt me
Nah your mistake
Cos, I feel less about you
Where you stand my baby
E be like you no know
Live and let's live baby bcos
I no wan trouble
I no wan wahala
I dey my honda
Dey listen to my tungba
Hmm hmm
I no wan weytin you carry come
I dey my lane ooo