Ethnarch Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
Errh jayluvoflyf erh your mind
Don dey abi making money is
Paramount o money is the root of
Evil abi send am come my account
Erh they call me jayluvnoni
Jayluvoflyf1 are you ready okay
Let's go ah ah check one okay two
I don dey hustle since e don tey i
Dey flow come anybody wey don
Mash self go soon cum you want
Make money come na to give am
Bj the hustle no dey gree me sleep
I no get pj i do this on the low i'm
Trying to get the dough okay me i
Go soon blow i want be like
Davido obo see what i do they
Want to know if you no collect
Koko you go fit collect furadenunu
Segeh behind the camera that year
I been dey with that girl basira we
Do this for the people you no
Know as e dey go call me pdp
Cause i be power for the people
Anybody wey no know na money
Kill ojukwu o e don tey o the boy
Runs the globe them say i dey
Shine like globe we dey glow like
Adenuga you know we dey glo
I thank god for everything my
Family and my friends plus my
Babe and fans all of una god go
Bless stay dedicated my gee
Nothing happens overnight o see
We don dey hustle we don dey get
Might o like say i dey gym we don
Dey get muscle okay we dey inside
Even mopol 2 anybody wey do
Anyhow we go break bottle otiye e
You no sabi play you be otu we
Don dey hustle since to blow no be
Beans i did so many things no
Judge me if you can't wash away
My sins my guy you no sabi
Anybody wey know we dey press
Bobbi they my yahoo boys in the
Building them they touch lappy
Anybody wey no know tell them
See as e dey be we do this on a low
We no dey smoke igbo all my guys
Them dey try them say when we
Go blow e don tey the boy dey
Flow anybody know tell them
Make they go na so shout out to
My guys for obalende oya that year
Wey we dey they e don tey
Everybody know me that year wey
I dey follow that girl naomi but
Now them dey clinch they want be
My homie ehh oti ye e
Money is not everything hustle got
Me very thin the fame i'll attain
My kind of music sha okay it
Should entertain mo pupa mo ga
Di e so won ko mi je bi plantain
I'll blow the way i ryhme no be
Bokoharam the flows don dey
Since i just dey gather am the only
Time i lie is when i'm on my bed
The street is all i have around me
I had to blend but i'm here not to
Talk about the mouth i fed my
Circle small die e be like rubber
Band me self want chop life as say
Na spoon i dey find everyday i dey
Grind na money dey mind
Things dey happen wella for this
Country some people don marry
Before they get bachelor's degree
See don't mess with me sheybi you
Get your yansh na you dey send
Her money na me she dey mash
The only good leaders for naija
Dey for 2go anybody wey no know
Better ask as e dey go na to make
Am be my goal god show us the
Way turn naija to malay baba bless
Us today
Talent is a real thing not everyone
Has it you should find out what
You good please do that your
Words can limit your life watch
What you say no be my mouth
You go hear say denrele na gay
Jayluv dakeyz