Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

Okay jayheyrecords they call me

Jayluv shout out to taofeek one

Time eh eh lai lai eh eh eh

Eh gbomo ten pin pin pon pon

Eh eh fucking dummy tao let them

Know


Chase bitches never chase a

Cheque give me lips no dey give

Me peck girls like packaging shey

You get the jerk olosho go dey fall

In love omo what the heck wen we Enter club normal e dey do dem

Like shock o the girls we dey nack

Them steady back and front o


I no know if my voice na suprano

Or auto the auto wey i know hehn

That one na motor the girl fit no

Gree but my guy try shoot your

Shot o no pay for room except she

Go give you the pot o you no hold

Cash olosho get pos love still dey

No be everybody be your ex


Na so we dey run am o bad boy no

Be who smoke igbo the energy big

E be like ladipoe flows bad them

My fans feel as e dey go one time

Chase bitches never chase a check

Taofeek i see you twyse i see you

Sammypresido i see you like say

We dey near water i see you


Chase bitches nack o life na cruise

Twyse taofeek one time i'm out

Jayluv jayheyrecords

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status