What If I Die Today? ft. Afredi Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Lyrics
You tell me this, you tell me that
Stunner boy, you call me this, you call me that
Gossiping, turn around look at that
Preacher man clear the air, state the fact
State the fact
Look at that
Poor man dey beg, you look am pass
I trip I fall, you gather 'round, you start dey laugh
Hypocrites around oh brotherman, oh brotherman
I say look at me, look at me, nothing for my pocket
I no get guap or shit, na zero for my pocket
But I speed up again, I go live to my budget
Until I make am then I socket
I say I say small small we go reach
We all dey grow
We go reach that day wey we go kpeme today
Tomorrow you no go see
Insha Allah we go reach wey e go bee
What if I die today, what if I die
What if I die today, what if I die
What if you die today, what if you die
What if you die today, what if you die
What if I die today, what if I die
What if I die today, what if I die
What if you die today, what if you die
What if you die today, what if you die
Hear
Onyame bɔɔ nipa na ɔmaa no nkwa nso dabi dabi yɛbɛkɔ
Me mmerɛ no aso ɛwɔ sɛ mekɔ
Yɛse owuo ɛkura adeɛ aa, nkwa ntumi ngye nfiri nensa'mu
Me time aso wɔha ɛwɔ sɛ mekɔ
Living is death, dying is life
I put me in my music, mo fe me aa monhwehwɛ na mmo mmɔ
Sending love to everyone wey show me love while I was there
Meserɛ wo gye letter wei ma medɔ
Tell her I'm good and I will see her again
Memories never die I'm sorry you feel the pain
We dey together once you loved and put respect on my name
And if you ever did me dirty, hope you stay in your lane
Don't want the flowers if you were a thorn in my life
I don't want to dey see, like you for love me while I still dey around
And to my gees wey them help me make I stay on my feet on my feet
Bro we go meet again, for now make you just listen my sound
My name is Stunner
What if I die today, what if I die
What if I die today, what if I die
What if you die today, what if you die
What if you die today, what if you die
What if I die today, what if I die
What if I die today, what if I die
What if you die today, what if you die
What if you die today, what if you die
Them no dey feel me but sey tomorrow them go feel me nau
No be you wey give me chop
Them no dey see me but sey tomorrow them go see me nau
We go rise to the top
Them no dey feel me but sey tomorrow them go feel me
No be you wey give me chop
Them no dey see me but sey tomorrow them go see me
We go rise to the top