God Abeg ft. Lilyomex
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Man been working everyday and I pray to God say make I make my pay
All the tears and the pains, So many people them no fit relate oh ah
All the losses and the gains if I no blow wetin be my gain
Nah why I dey hustle everyday make baba God Jowo ko gbe ire mi de oh yeah
Me I no fit go astray cos all your blessings over jara ni
Mio le nogere laye ni moshe jafafa ti mo tun jara mi o
God abeg baba God abeg nah beg I dey beg ooo
Wetin me and you talk make e no cast
Anyhow he be nah you know pass
God abeg, God abeg nah beg I dey beg oo (nah beg I dey beg oo)
E mi o le shako God abeg nah beg I dey beg oo ( nah God I Dey beg oo)
see lyrics >>Similar Songs
More from Omotunde Thourz
Listen to Omotunde Thourz God Abeg ft. Lilyomex MP3 song. God Abeg ft. Lilyomex song from album God Abeg is released in 2023. The duration of song is 00:02:34. The song is sung by Omotunde Thourz.
Related Tags: God Abeg ft. Lilyomex, God Abeg ft. Lilyomex song, God Abeg ft. Lilyomex MP3 song, God Abeg ft. Lilyomex MP3, download God Abeg ft. Lilyomex song, God Abeg ft. Lilyomex song, God Abeg God Abeg ft. Lilyomex song, God Abeg ft. Lilyomex song by Omotunde Thourz, God Abeg ft. Lilyomex song download, download God Abeg ft. Lilyomex MP3 song
Comments (2)
New Comments(2)
Blessing11fimom
Teenah1589
Na beg i dey beg o[0x1f60e][0x1f60e][0x1f60e]
nice