![What If](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/18/9f3f2292f6ec44d3964ad972e356dfcaH3000W3000_464_464.jpg)
What If Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Accord pon this one oh
Haa zagadat sho kana
You're the best i ever seen
The best i ever seen oh
Nobody fine pass you
Pretty melanin
I've been to overseas oh
Nobody fine pass you
What ifa tell you say na u dey make my belle fullu oh
What ifa tell you say na u go meet my mama soonu oh
What ifa tell you say oh when i dey hungry u be my foodu oh
What ifa tell you say oh na u dey turn man to a foolu oh
Bere mole gbedi soke
Bo oju re wale oh
Yi sapa otun re
Bere mole gbedi soke
Bo oju re wa le oh
Yi sapa osi re
Menikeni toba wu eh ko fi shoko
Sheybi won ti nipe olobe lo loko
Toba wu eh o le jo fiki foko
And wizkid dance soko soko
Girlie gimme more more more gimme more gimme more
Omalicha see wetin you carry
Gimme more more more gimme more gimme more
Omo o ma mo pe mo sabi
Sexual rhythm with a nice vibe
Wicked whine with a nice smile
Say Abebe abebe
Sexual rhythm with a dope vibe
I'm online please come on time
Say Abebe abebe
Sexual rhythm with a mad vibe
I wan sign for your waist line
Say Abebe abebe
Sexual rhythm with a mad vibe
She too fine o de tun shine
Say Abebe abebe
Bere mole gbedi soke
Bo oju re wale oh
Yi sapa otun re
Bere mole gbedi soke
Bo oju re wa le oh
Yi sapa osi re
Menikeni toba wu eh ko fi shoko
Sheybi won ti nipe olobe lo loko
Toba wu eh o le jo fiki foko
And wizkid dance soko soko
Bere mole gbedi soke
Bo oju re wale oh
Yi sapa otun re
Bere mole gbedi soke
Bo oju re wa le oh
Yi sapa osi re