![Kabiosi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/18/9f3f2292f6ec44d3964ad972e356dfcaH3000W3000_464_464.jpg)
Kabiosi Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Tara re re re reoh oh
Accord how far
I remember back in the days when i was a boy
See i was smart sharp one
Say before 25 i go turn don
And i go dey fly emirate
With dem chicks wey go fine like steff london
Lajo ma ma feel hire
If i like i go fly out to london
And i only do private
Then i realize say riro ni teniyan
Shishe ni toba mi oke
I realize say I've been a fool
O da enpori mi ope
Cos if you sign si omo eda kan shey lasan ni
And even toba dogbon si to jelo yeeh oh
Oluwa lo sign si
Iwo ni kan lo le seru doba
Kabiosi oba mi akekaka
My heart he don dey sick oh
Ireti pipe n shokan lare
Iwo ni kan lo le seru doba
Kabiosi oba mi akekaka
My heart he don dey sick oh
Fiye denu gbogo fole mi
I know say i dey mayan i dey shagbo
Mongbolosho on a lowlow
And lori papa we balling like chipolopolo
Mo ma n para ti mba dobo
I dey soapy on a lowlow
My ways ain't pure
Plenty mago mago
Abegi dariji mi cos awon omo irole aiye ti n sheydi shoyan lori telli
Baba jo dariji mi cos teba ridi amina gan sin ha o ti lo shey surgery
Hahaha then i realize say no be by biggi yansh oh
No be by muscle
I realize say I've been a fool o da enpori mi ope
I realize say eh no be by first classi oh
Only by your Grace
I realize say I've been a fool
O da enpori mi ope
Iwo ni kan lo le seru doba
Kabiosi oba mi akekaka
My heart he don dey sick oh
Ireti pipe n shokan lare
Iwo ni kan lo le seru doba
Kabiosi oba mi akekaka
My heart he don dey sick oh
Fiye denu gbogo fole mi
I know say i dey mayan i dey shagbo
Mongbolosho on a lowlow
And lori papa we balling like chipolopolo
Mo ma n para ti mba dobo
I dey soapy on a lowlow
My ways ain't pure
Plenty mago mago