Aries Start to Fall Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2020
Lyrics
Mmm, She never seen a guy like me
Say she wanna catch my trips
She never see a guy wey they call Pun before
Pun, ọmọ she start to fall
She start to fall
She start to fall
She start to fall
Ọmọ, má lọ fọ
She never see a guy wey they call Pun before
Pun, ọmọ she start to fall
She start to fall
She start to fall
She start to fall
Ọmọ, má lọ fọ
Mmm, She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
Mmm, Say she wanna catch my trips
Say she wanna catch my trips
She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
Mmm, Say she wanna catch my trips
Say she wanna catch my trips
Baby let me freak you now
Abegi give me honey now
I know you feeling Nawti now
Abegi baby no dey frown
boogie down
I know you feel the sound now
Ay, I don forget am...
Wetin dey sup
Make una open una tongue, make una open una tongue
Make dey know the thing
See, Everybody don dey
Cool, Cool it down No dey rush
A hundred G's no be much
Cruising round town in my Benz O
All my girls, wetin dey sup
Back it up to the top
Steady hit in your jeans, no remorse Ay
We can have an intercourse
And she ride me like say na inside bus
She never see a guy wey they call Pun before
Pun, ọmọ she start to fall
She start to fall
She start to fall
She start to fall
Ọmọ, má lọ fọ
She never see a guy wey they call Pun before
Pun, ọmọ she start to fall
She start to fall
She start to fall
She start to fall
Ọmọ, má lọ fọ
Mmm, She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
Mmm, Say she wanna catch my trips
Say she wanna catch my trips
She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
Mmm, Say she wanna catch my trips
Say she wanna catch my trips