
Aries Turn By Turn Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
I speak chin-chong like i be Chinese
Agree to disagree
I no like stress and over sabi
I just want flex with my shawty
Don't take away all my energy
Smiling faces dem are frenemies
Don't take away all my energy
Smiling faces dem are frenemies
No level
No level
New upgrade
New level
Money nah evil no level
Some go dine with the devil
No level
No level
No level
New update
New level
Money nah evil no level
Some go dine with the devil
No level
Turn by Turn, your Turn go come
Turn by Turn, your Turn go come ohh
No dey frustrate, no time be late
Wait
Just calculate
Calender nah date
Turn by Turn, your Turn go come
Turn by Turn, your Turn go come ohh
No dey frustrate, no time be late
Wait
Just calculate
Calender nah date
Nah my dreams I dey pursue all day
When they see me they go dey do face
If you run my race you go lose weight
Na God blessings
I no dey lose faith
I go come with my goons
Come with my tools
Mz on the beat
Turn up the tunes
Break all the rules
Everything good
Break all the rules
I say everything good
No level
No level
New upgrade
New level
Money nah evil no level
Some go dine with the devil
No level
No level
No level
New update
New level
Money nah evil no level
Some go dine with the devil
No level
Turn by Turn, your Turn go come
Turn by Turn, your Turn go come ohh
No dey frustrate, no time be late
Wait
just calculate
Calender nah date
Turn by Turn, your Turn go come
Turn by Turn, your Turn go come ohh
Wasalata marine squad
A K A forty-seven jk
Aries baby
Yes sir