One Life Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2021
Lyrics
Yeah
Oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Mr brain on the mix yeah
Yeah ah ah ah
Jarz Dem All Baby oh
Jarz Dem All Baby oh
Dem say i high cos i take liquor
Enjoy your life cos all man go live once
U no wan die but nothing to live for
Make money cos nobody love you
I give them vibes and i give them banger
They love my style dem feel am for zanga
I give dem vibes wey dem go remember
Now your girl say i sweet like fanta
Oh oh oh oh
I dey try make i make money make i no suffer
Oh oh oh oh
I dey try make i blow make dem no push me for corner
Oh oh oh oh
I dey give dem the vibes wey dem go fit dey remember
Oh oh oh oh
And my mama tell me say make i no go slumber
One Life
One Life
Na one die we go die yeah
Na one kpai we go kpai yeah
One Life
One Life
Na one die we go die yeah
Na one kpai we go kpai kpai kpai kpai ah ah
Me i be soldier
See as i gallant
I no dey fear no man for this planet
Only Jah my father omini-potent
That's why i trample upon dem serpent ah ah
You only get one life u go live
And if you die u don die omo no be beans
Many things e dey happen for street
That's why i dey lock up dey do my things
If dem wan fuck you no gree
Make nobody tell you make you go open nyash for free
Nobody be your blood for the street
Pull up with my gees we're fresh and clean
Inner the club we do bigman thing
Na small small dem dey climb mountain
Many men dem dey hypocriting
I give dem many hits and still cooking