UTO NWA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Kpomu uto nwa mua azagi
Owuru na ikporom uto nwa
(Uto nwa uto nwa)
(Chimamkpa muo )
(Chimamkpa muo )
Yeah
JarzDemAll baby onyeoma
Your Ikebe sef na Asa nwa
Mmm mm mmm yeah
I too sabi like sabinwa
I too sweet I be uto nwa
Sugar daddy to your Asa nwa
Mmmm
Dem try but me no allow
Me no Dey like wahala
Na money make man para o
When I shoot my shot it's a goal
If she no carry it's a No
Ikebe Dey high me pass Igbo
I Dey puff am on the low
The way I rock am like Dior
She know say I be idan
Me I Dey para o oloun
Take am easy JarzDemAll
Anything you wish me back to sender
As I Dey sofri match my pedal
And I Dey covered with Obara
Obara Jesus and kaluba
Me I be sure boy wey like designer
Dripping on Louis and ciaga
If you're hating middle finger
My side chick sef na Rihanna
Cos I Dey ball like bolaji
U wan Dey call me brotherly
I no owe you apology
As I Dey find my currency
Yeah
Your kele dey my apt
I no go lie it's a pity
And I Dey run the whole city
Me I too get audacity
And I've been pushing
Pushing P
Yeah
I too sabi like sabinwa
I too sweet I be uto nwa
Sugar daddy to your Asa nwa
Mmmm
Dem try but me no allow
Me no Dey like wahala
Na money make man para o
Anything you wish me back to sender
As I Dey sofri match my pedal
And I Dey covered with Obara
Obara Jesus and kaluba
Me I be sure boy wey like designer
Dripping on Louis and ciaga
If you're hating middle finger
My side chick sef na Rihanna
Gen gen tin gen gen tin
Gen gen tin gen gen
JarzDemAll baby onyeoma
Your Ikebe sef na Asa nwa
Mmmm mm