![Vibration (feat. Victoria Kimani)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/20/425805f0716b4323bb092c4e98c85d83.jpg)
Vibration (feat. Victoria Kimani) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2019
Lyrics
Vibration (feat. Victoria Kimani) - Korra Obidi
...
Beats
Oziee
Korra and Kimani
Oh baby
Jo jo jo
jo ileke jo jo jo
jo fire jo jo jo
jo ileke jo
Ekwe!
Everything i do dem dey shout ekwe!
I dance i no dance dem dey shout ekwe!
I carry belle dem dey shout ekwe!
Na na...
Jealousy
You dey hate but you still go dey gum body
I dey work but na you chop my money
Abeg shift make i groove o
I wan dance ee
Ajuru, Ajuru, Ajuru (×4)
Why you gon hate
When you can love ye
Oh yeah
Why you gon hate
When you can love ye
Bad vibes,bad vibes
Keep away with the bad vibes
Don't care for your advice
Burn sage for the bad vibes
oh no, oh no
Look how they follow me oh no
oh no, oh no
Watch how you talk on me oh no
Ajuru, Ajuru, Ajuru
Ajuru ,Ajuru ,Ajuru
Kere
Ajuru, Ajuru, Ajuru
Ajuru ,Ajuru ,Ajuru
Kere
Why you gon hate
When you can love ye
Oh yeah
Why you gon hate
When you can love ye
I love my life
Give thanks to Jah
For your sweet sweet life
A sexy mama, sexy wife
Oh my
Mi life so nice yeah..
Say mi no want no bad vibration
Fucking with mi energy
Save all your condemnation
Mi ah protect my inner chi
If you no like me, that's okay
If you like me, that's okay too
It's one love and peace to you
It's one love and peace to you
Why you gon hate
When you can love ye
Oh yeah
Why you gon hate
When you can love ye
Ekwe!
Everything i do dem dey shout ekwe!
I dance i no dance dem dey shout ekwe!
I carry belle dem dey shout ekwe!
Na na...
Ajuru, Ajuru, Ajuru
Ajuru ,Ajuru ,Ajuru
Kere
Ajuru, Ajuru, Ajuru
Ajuru ,Ajuru ,Ajuru
Kere
Oh baby
Jo jo jo
jo ileke jo jo jo
jo fire jo jo jo
jo ileke jo
Why you gon hate
When you can love ye
oh yeah
Why you can love ye
Why you gon hate
When you can love ye
oh yeah
Why you can love ye