Outsider Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Apian way corner corner way
Follow one way eno dey pay
No be today
Hustle go pay
Pave your way
No dey play
Me no send your papa
If the kele no be insider
See as my girls Dey hala
Make house hold your raba
Maka hanile bu outsider
Geng geng geng
Abeg clear for road if you no be ruff rider
See mama dem Dey Hala
Dem go hold your raba
Maka hanile bu outsider
Alkayida
My girls plus freedom perfect combi
We Dey Stan we dey fix our crown you Sabi say e no e no be compe
Clear way if you zuzu dem go clear you for nyash
See as we Dey mount
Nothing Dey pa
Shut up that mouth
Na we born am
Wetin Dey happen
Nothing Dey Pa
If the thing bam
Na we run am
Apian way corner corner way
follow one way eno dey pay
No be today
Hustle go pay
Pave your way
No dey play
Apian way corner corner way
Follow one way eno dey pay
No be today
Hustle go pay
Pave your way
No dey play
One man I take am play
Me need 2 to 3 for balance a fit get my way
Real bad girl everyday
Better come hot with the flame or step out my way
True princess me reign
Me nah gas hype me align
Real blood line strain
Them try to come back again
Me tell em bring it on!
My girls plus freedom perfect combi
We Dey Stan we dey fix our crown you Sabi say e no e no be compe
Clear way if you zuzu dem go clear you for nyash
See as we Dey mount
Nothing Dey pa
Shut up that mouth
Na we born am
Wetin Dey happen
Nothing Dey Pa
If the thing bam
Na we run am
Apian way
Corner corner way
Follow one way
E no Dey pay ?
No be today
Hustle go pay
Pave your way
Nor Dey play