To The Top ft. Davygee Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Shey you know you bad
Na you make me mad
Shey you know I dey for niger na you dey for jand
Buh you like to laugh and I like to frown
You see me as I dey bfor you dey call me crown
You know me i be d baddest wo miode gbagbo
You love me I love you omoiya no long cap o
As you tie your gele naso me i knack my cap o
Anybody wey get Werey komalo gbewa o
Wooss omi temi tiwa ru new fishes wo nu e
Lojo ti won bikale semeye emi to wo nue
Anito ni watimagbo but ole kan iru e
Ori timon koyen dun lenu but ole koi rue
Una never talk price otiyo ponro jade
Omo toshe transfer fun tisare fiopolo jade
Ojebi or ojare
Oshale ma sare tele
Omo togbe last night bawo loshe ma gbekele
I know say one day you go see me well
Promise mummy you go still use benz o
Chasing money the money wanted!
Man just wan flex o ah
I know say one day you go see me well
Promise mummy you go still use benz o
Chasing money the money wanted!
Man just wan flex o ah
Say men I'm heading to the top o
Top o
And you know say I no go fall o
Fall o
I dey on my trips I dey ball o
Ball o
All the rosay we dey pop o
Say men I'm heading to the top o
I'm heading to the top o
And you know say I no go fall o
Say I no go fall o
I dey on my trips I dey ball o
Uuuuu
All the rosay we dey pop o
Uuu yeah
Hello Mum shey you never stop your prayer
Things very hard no porsh nor panamera
I know say house no good but everything e go better
My white head keep telling me make i chilla
Logon tobade
Moma showo siyin laza
Mum You know say you really matter
Ain't gat none so you fucking be my fada
Eti bami so fun ori burku back to sender
Them fucking say Inu igbe lowo wa mota kuti soak away
You wan Dey gimme bad energy oya malo faraway
Egbadura fun Omo yin eni komashe lo go astray
Ikan toma dojutimi komadelo come my way
Oluwa Dakun shanu omodaada
Fun mi lowo kinle ribi raso toma gbara
Funmi lowo kinle ribi gbomo toba San ra
Tinba pull in a whip kanle mope Emi gan gara
Say men I'm heading to the top o
Top o
And you know say I no go fall o
Fall o
I dey on my trips I dey ball o
Ball o
All the rosay we dey pop o
Say men I'm heading to the top o
I'm heading to the top o
And you know say I no go fall o
Say I no go fall o
I dey on my trips I dey ball o
Uuuuu
All the rosay we dey pop o
Uuu yeah
Say brother face your fears
Bless on bless
Just make sure say you gats collect o
Say you gats collect o
Uh uh ah
Kenumagbe davygee ee eh
Anito omodaada