![Oshe ft. Davygee & Bsa](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/05/7a6fb10baf614c709c277aa4a213c8baH3000W3000_464_464.jpg)
Oshe ft. Davygee & Bsa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ongbe mi trabaye
E Dey take me far away
All the blessings wey
God don don do
I not fit to shalaye
I just Dey for my lane
Understand like omah lay
All the things my eye don see ani miole shalaye
Ah ah ahn
Oshe Oshe
Oshe ah ah Oshe
Ariyaya tiyaya tiyaya o
Oshe oshe
Oshe ah ah Oshe
Say you Dey do am for me
Halle Halle
Halle ah ah Halle
Ariyaya tiyaya tiyaya o
Until when you lock in
Toba tigba log in yen
Money wey your hammer
Owo idan niyen
Buh 20k dos omo ogbon niyen
2 secs oti ndan
But you gotta stay woke
If you wanna live better life
You gotta work work
Work work work work
Bros e no go dope
If I Dey show my pikin money and you no Dey show
That's why dem call me richAnito yh
Money don show and I stay code yh
Wonfe shami photo
Money too long I wan borrow lapo my money
Ah oun ke
Ekun ayo ni mumsi sun
Ota mi malo nke
Ota mi malo nke e
Ongbe mi trabaye
E Dey take me far away
All the blessings wey
God don don do
I not fit to shalaye
I just Dey for my lane
Understand like omah lay
All the things my eye don see ani miole shalaye
Ah ah ahn
Oshe Oshe
Oshe ah ah Oshe
Ariyaya tiyaya tiyaya o
Oshe oshe
Oshe ah ah Oshe
Say you Dey do am for me
Halle Halle
Halle ah ah Halle
Ariyaya tiyaya tiyaya o
Lord I wanna thank you now
Lord I wanna give you all the blessings now
Ain't nobody give a fuck
Now I gat d fans wey Dey play my songs
Lord I thank you for the blessings everyday of my life
Down on my knees all my life
I been praying to God for the blessing's everyday
Steady money everyday
Me and boys Dey work all time all day
Feeling for the fresh no time no day
We Dey work no time no day
No time no day
Ah ah ahn
Oshe Oshe
Oshe ah ah Oshe
Ariyaya tiyaya tiyaya o
Oshe oshe
Oshe ah ah Oshe
Until when you lock in
Toba tigba log in yen
Money wey your hammer
Owo idan niyen
Buh 20k dos omo ogbon niyen
2 secs oti ndan